Oh wayy oooo wayy oooo Oh wayy oooo wayy oooo I didn't see this coming I didn't see this coming When I need you my padi You no dey there for me I didn't see this coming Omo tolani my baby Se lon pe oru ko mi E ma pe ori mi ni bi Hmmm mogbe Ha oshey Dey play How much I go pay To see the realness in you To see the realness To see the realness in you To see the realness Ife nke gi adika iche Abeg no corner me Medicine no work for me See: I didn't see this coming Ife nke gi adika iche Abeg no bother me Wetin I no do for you I treat you personally My only soul My only soul My only soldier I give you all I give you all No need to pour water Nekwamu kamno na nsogbu M'awokwa loner Hmm, hmm, hmm, oh, na, na I see your real face Hmmm mogbe Ha oshey Dey play How much I go pay To see the realness in you To see the realness To see the realness in you To see the realness Ife nke gi adika iche Abeg no corner me Medicine no work for me See: I didn't see this coming Ife nke gi adika iche Abeg no bother me Wetin I no do for you I treat you personally