Mentally o mentally I'm not ready o I no get power Kori ko mi yo You know say nobody Sabi my papa So hold on to me Ma jen shubu Ah today I no wan do anything Ah today I no wan do anything 365 days I've been hustling But today I no wan do anything Na eba dem no Dey warm am Omo Alejo lowo ma fi alejo shere Fuck my maths teacher Mr Wande Pythagorus theory I never use am one day I no do molly again I don stop codine I gbayi Lola igba Loni igba n lo If only you can ready my heart Ni tori e baby I'm hurt Maybe later I go make you proud I wrote this letter cause I've been sad Ah today I no wan do anything Ah today I no wan do anything 365 days I've been hustling But today I no wan do anything Na eba dem no Dey warm am Omo DND dem no fit call am Omo O baby Shey normal O baby Shey normal Shey normal To ba Shey normal Mo ma Shey normal