Ayo Ayo Maff! Say warawara Lorilẹ o di go- Me and all my guys, we dey find money (Ge ge) We dey find money (Ge ge) We dey find money (Say, say) Anywhere belle face, we dey find money We dey find money We dey find money (Aje) This shit is divine, I cannot deny Oh will you be mine? Oh I will see you in the night I dey hustle for the money Dem dey laugh me E no funny Joy comes in the morning I have been missing my mommy Monday to Sunday, outside for my daily 2K I go take again I deypray make sapa no show face CC load the CC No jersey balling for every season baby 7 days no sleeping DND no VC, I am busy baby Me and all my guys we dey find money We dey find money We dey find money Anywhere wey belle face, we dey find money We dey find money We dey find money (Wahala) Lorilẹ o di gobe Lori, lorilẹ o di gobe (Aje) Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (Aje) Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe Milligram, 100 milligram For the money, I move like a criminal Who be that nigga? Who be that nigga? Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se I chase my bag, on God Nobody dey when I dey my dey (Escobar) Me and all my guys, we dey find money We dey find money We dey find money Anywhere belle face, we dey find money We dey find money We dey find money Lori, lori Lorilẹ o di gobe O nja mi laya (O di gobe) O n ja mi laya Up, up, wey kolo mana Na you take my bandana Bill Gates dey find money Zerry dey find money Don't depend on me 'Cause all of us dey find money Ayo Maff dey find money Aza man dey find money You too dey beg money, urgent 2K You sef go find money Sisi ologe, o n ja mi laya o