See my radar e be on you ye eh
Tell me anything wey I no fit do ye eh
For your matter I dey battle yeah
Giving all them niggas royal rumble ye eh
I want you tonight (tonight)
Girl you know it's on sight (know it's on sight o)
See na you I dey find (eh eh)
You number one for my mind yea
I want you no be fight (no be fight, no be fight o)
Girl you know I don try, (girl, you know I don try o)
So no dey form power mike
Cos you know I don't bite ye eh eh

As I enter, she surrender ye eh eh
Tell them bagaz, na back to sender yea ye
As I enter, she surrender ye eh eh
So tell them haters na back to sender yea ye

Smooth motherfucker...

Smooth
I'm a smooth motherfucker
I turn wine into water
Dem dey play my songs
From yankee to ojota o
But I am far from butter o
Ajekpako from the gutter o
But I can flow like water
That's why I'm so important
I want you walahi
Shey you go go Dubai
Make we dey go my side
Girl me I wanna change your life eh eh
Ngwanu decide (biko decide)
Shey you go be my wife
Me and you be like four and five
Come girl let's enjoy the ride yea eh eh

As I enter, she surrender yea eh eh
Tell them baggers, na back to sender yea ye
As I enter, she surrender yea eh eh
So them haters na back to sender yea ye

Smooth motherfucker...