Mentally mentally I dey strategize mentally No slaking no slaking Ka ṣa ma lọ no shaking Ọmọ them no fit imagine Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic I fit dey for Cicinatti Pass their go Abudhabi, anyhow e go be In case you wan do pass yourself go front Na money we dey use ball for here, ṣo mọ? Aye yii ko pe meji jẹun lọ Many people don go many people don come show love Skibi kobobo skibi kobo If I don dey dull give me liquor Ọmọ ọpẹ lawa awa n gbọpẹ o Alhadullilah a o ni na tan o Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma ṣọpẹ o Ice on my neck LV fuck am big on flex Thug life make I dey shirtless I dey reckless ko dẹ ni walẹ Lagbara Satiramoni Moving fast bi Sarkodie, Animakoli O legendary Uh nor nor nor is plenty Loke loke jẹjẹly Ridding slow in my Mercedes Base one or two mehn am still on cruise Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma pọn mi kun Timberland is my favorite shoe Moving like I be scooby doo My brother tell me what it do A o ṣa le ku OG's know me for my hood Wọn ma n sọ pe mo n gara ju Ọlọhun mi lo le humble mi Bọlọ wan dey gum body Hm hm hm hm hm comot body Mentally mentally I dey strategize mentally No slaking no slaking Ka ṣa ma lọ no shaking Ọmọ them no fit imagine Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic I fit dey for Cicinatti Pass their go Abudhabi, anyhow e go be In case you wan do pass yourself go front Na money we dey use ball for here, ṣo mọ? Aye yii ko pe meji jẹun lọ Many people don go many people don come show love Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Sallah Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Sallah Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na sallah Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala Ṣo n lọ? Ọmọ ṣo n lọ? Ṣo n lọ? Ṣo n lọ? Ṣo n lọ?