Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj If na shaking Cardi B nyash shakee pass Musu musu Ba musu musu The most expensive thing we steady spending Time Argument o argument o Time You no believe me I no believe you No need to argue, my guy KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM My guy KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM AHH! Omo Bigwiz money plenty Ta! Na David dou pass Na lie their money too short Na Burna money tall pass No na 2baba e don tey Na em money long pass Ah na Don Jazzy Na em money large pass ah! Una funny gon, Una funny pass Bovi No na AY no na I Go Die No na Acapella no na I Go Save Efe warri Boy dem dey try But na Ali Baba get BasketMouth pass You no believe me I no believe you No need to argue, my guy KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM The most expensive thing we steady spending omo is time Like said you gat it but before you know no time Start one hustle and that hustle no dey pay Feel free to Flip mode start ball and start to Busta Rhyme No be crime to do different thing Depending on where your mind dey You fit go straight or you Hush And you go the crooked way But no say na thief dem catch be ole And anyway you must to Put in the work either way You no believe me I no believe you No need to argue, my guy KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM My guy KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM AHH! See I'm a big boy now I've done lota big things for sure Life has thought me many lessons and is still teaching me more Like zino ordinary things don't move me no more And it is wise and not by force to enter every open door Plus e get as e be to diss Nkechi in front of Blessing Some of these things I no suppose dey telli person Like life everybody no say football hard o So if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo You no believe me I no believe you No need to argue, my guy KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM KUKU GOOGLE AM Argument o argument o KUKU GOOGLE AM Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj If na shaking Cardi B nyash shakee pass Argument o argument o Beyonce fine but for nyash na Niki Minaj If na shaking Cardi B nyash shakee pass Musu musu Walahi ba musu musu Musu musu Walahi ba musu musu