Life has been tough, we come to get the small food they are sharing. sometimes, the food has flies in it. People keep pushing us when we are in the queue. The mosquitoes bite us in the night, I just want to go home, but those people dem burn our house. Touch a life today Touch a life today Try to touch a life today Touch a life today Touch a life today Try to touch a life today Throughout for history Them dey talk am say no man is an island (them dey talk am) For history Them say one tree cannever make a forest (them dey talk am) As E come be so Wetin you get to show? Wetin you get to say? Wetin you go do for the matter? Hold my hand I'll hold your hand We go dey stronger Do something for another man Bring out the laughter All we need is one love All we need is one love, one heart Touch a life today Touch a life today E no matter wetin you get Try to touch a life today Touch a life today Touch a life today As you dey work, you dey successful Say make you touch a life today As you dey work you dey pray Make e better, make you hamma, make you successful And if e work for you Remember say some people dey Dem never belleful I say na one drop of water Dey create an ocean eh So make we join hand together To better our nation So if I do for one person Yo do for another person Na so we go dey multiply all out blessing And if e getti one lesson wey we don learn for this world Is Greatness dey inside every person eh So if you believe in good And you believe in humanity Let's stand forward And let the people laugh up in reward Touch a life today Touch a life today E no matter wetin you get Try to touch a life today Touch a life today Touch a life today As you dey work, you dey successful Say make you touch a life today [x2]