Every day no be normal day o Everytime I dey feel some way o Only you wey dey dey my head Na your love wey dey scatter my brain You give me love then you runaway o You give me time make I change my way o I jut dey form too dey do yanga I know I act like a tough tough guy When you no dey call me I get lonely When you no dey text me I get lonely o When you no dey find me I get lonely o "Wa gbor" When you no dey touch me I get lonely o Got me in my feelings How you got me all up in my feelings Darling na lor sun Darling sun mo mi I go die for you o I go ride for you o Darling na lor sun, "sho gbo oun ti mo so" Darling sun mo mi "sho gbo oun ti mo so'" I go die for you o "sho gbo oun ti mo so'" I go ride for you o "sho gbo oun ti mo so'" Welle We go make am welle welle We go change am welle welle Make we make am welle welle o Make we change am welle welle o We go make am welle welle We go change am welle welle Make we make am welle welle o Make we change am welle welle o Every day no be normal day o Every day I dey find my way o You dey vex say I gone gone gone Say no you be the work work work Only you be the one for me o Wetin you do dey enough for me o When you dey who go ride for me o No too dey use me do yanga o When you no dey call me I get lonely When you no dey text me I get lonely o When you no dey find me I get lonely o "Wa gbor" When you no dey touch me I get lonely o Got me in my feelings How you got me all up in my feelings Darling na lor sun Darling sun mo mi I go die for you o I go ride for you o Darling na lor sun "sho gbo oun ti mo so'" Darling sun mo mi "sho gbo oun ti mo so'" I go die for you o "sho gbo oun ti mo so'" I go ride for you o "sho gbo oun ti mo so'" Welle We go make am welle welle We go change am welle welle Make we make am welle welle o Make we change am welle welle o We go make am welle welle We go change am welle welle Make we make am welle welle o Make we change am welle welle o Our story Every day na story Till we make our story Ooh make our story o Our story Every day na story Till we make our story Ooh make our story o