Oh baby give me Permit ohh To this your love oh I commit oh I need some healing because I'm going insane But when I see your face I'm smiling again This our encounter no go be in vain Shey you go give me one chance make I try love again Oh baby give me Permit ohh To this your love oh I commit oh If it no be you, I'm better off alone If you give me permit oh To this your love I submit oh If it no be you, I'm better off alone Better off alone I go spoil you with my money Everybody need a maintenance I go punch anyone for you May nobody go try my baby oh Sey make nobody go try my baby oh Omalicha you be my spec oh E no get anybody wey do me like that oh The complications we go digress Girl specification, dey buss my head oh (ebenebe) Girl you sweet like nko (nkwobi) I want you in the early morning Make we run the world my Beyonce as long as you permit me Oh baby give me Permit ohh To this your love oh I commit oh If it no be you, I'm better off alone If you give me permit oh To this your love I submit oh If it no be you, I'm better off alone Better off alone I go spoil you with my money Everybody need a maintenance I go punch anyone for you May nobody go try my baby oh Sey may nobody go try my baby oh Oh baby give me Permit ohh To this your love oh I commit oh If it no be you, I'm better off alone If you give me permit oh To this your love I submit oh If it no be you, I'm better off alone Better off alone