See me I go give you the loving, yeah Na better thing wey go come your way As long as you never take me dey play I no care whatever dem say Me I go give you the loving, yeah Na better thing wey go come your way As long as you never take me dey play I no care whatever dem say Make we fire fire (Fire) Make we fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go Yeah, make we dey fire fire (Fire) Fire burning in my heart desire You are worth than billion dollar And I know you will be mine First time wey mi set mi eye pon de girl ya Brown skin babe My sweet chocolar What a combination See me I go give you the loving, yeah Na better thing wey go come your way As long as you never take me dey play I no care whatever dem say Me I go give you the loving, yeah Na better thing wey go come your way As long as you never take me dey play I no care whatever dem say Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Money can buy house, oh oh But money can not buy home, ei Money dey buy bed But money no fi buy sleep, baby This who you are to me, oo See me I go give you the loving, yeah Na better thing wey go come your way As long as you never take me dey play I no care whatever dem say Me I go give you the loving, yeah Na better thing wey go come your way As long as you never take me dey play I no care whatever dem say Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire) Make we dey fire fire go (Fire) Make we dey fire fire (Fire)