Baby do that Steady trying, dem are trying to kill my vibe I no getti time for no fucking parasite I just want liquor and a likkle bit of ice Money and my peace I never compromise Me know say talk is cheaper When you see me them attention seeker XXL the girls dem ah ginger My baby you for signal me make I know Baby you for ginger me make I know Feel it coming close Ehn, I can feel it coming closer ehn E be like gongo aso I stand on what I know Come make I tell you the things I know Faaji na turn by turn My baby fine, fine, fine Give you my time, time, time Oya listen the things I know Faaji na turn by turn Baby do that It's the way she move body oo Na the way she ju ibadi Baby do that It's the way she move body oo Baby softly move body See the way I'm feeling right now is a vibe say no money can buy It should have been a crime way she whine fit to kill mankind Hmm, hmm Why you do that, tell me why she do that? You should see the way she dey do the rumba You should see the way her body dey maneuver Wetin she give me chop I don't know Know say I pull up when she wants ooh oh oh E be like gongo aso I stand on what I know Come make I tell you the thing I know Faaji na turn by turn My baby fine, fine, fine Give you my time, time, time Oya listen the things I know Faaji na turn by turn E be like gongo aso I stand on what I know Come make I tell you the thing I know Faaji na turn by turn My baby fine, fine, fine Give you my time, time, time Oya listen the things I know Faaji na turn by turn It's the way she move body oo Na the way she ju Ibadi It's the way she move body oo Baby softly move body Baby do that