Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Cyaan never let nobody take my wife Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun She be messing with my head Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio) Why anytime I dey with you I can't focus Why all of a sudden me I can't go Kini issue Kini issue Shey na money issue Abi na just issue When I'm done with you You go know, when I'm done Say nothing wey man no fit do Say nothing wey man no fit do Me, you and hennesy na chemistry Only you fit match up my energy If I tell you dance, dance If I tell you wait, wait Money for your waist Fire waist, eh If I tell you craze, craze If I tell you move, move Oh no, see I'm just tryna say She be messing with my head Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio) Why anytime I dey with you I can't focus Why all of a sudden me I can't go Kini issue Kini issue Shey na money issue Abi na just issue When I'm done with you You go know, when I'm done Say nothing wey man no fit do Say nothing wey man no fit do Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Cyaan never let nobody take my wife Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun