Since morning I never see chow No wahala gobe gobe ah Kedu ife nmadu ji isi kote o Show me the way no Dey give fish If u be Judas no Dey give me kiss Dey on my own make I have my peace Nwayo nwayo ka eji Eli ife... Big money slow to enter But raba quick Dey leave o Mana Nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o Today oluwa go remember you Nwayo nwayo Echi di ime o Kpelum ekpele Ahhhhaahhh Okwa ibili kam bili Okwa iribe ma eribe Imaka na ife erike o Kpelum ekpele o Okwa ibili kam bili o Odili nwoke dili nwanyi nma o Okwa ikuba ma aku ba o Everyday I Dey on the road to find my own I must hustle for my own Enu uwa bu turn by turn I can't wait to find my own I got a dollar and a dream Pray make my tomorrow blessing no Dey sieze And every hustler wanna make the cheese Dem go tell you say it is what it is Forget where I Dey I know where I Dey go Carry am for my head nobody I Dey owe Shey we start on the low Handle am like a pro ... nah nah I know say one day na oga eme o Nwayo nwayo ka eji Eli ife... Big money slow to enter But raba quick Dey leave o Mana Nwanyo nwayo ka eji egbe igbe o Today oluwa go remember you Nwayo nwayo Echi di ime o Kpelum ekpele Ahhhhaahhh Okwa ibili kam bili Okwa iribe ma eribe Imaka na ife erike o Kpelum ekpele o Okwa ibili kam bili o Odili nwoke dili nwanyi nma o Okwa ikuba ma aku ba o