Dey carry kele come my side Everything dey sup for the bandle Fumble in the back is a no, go Gutter men are back, off your candle Dey carry kele come my side Everything dey sup for my bandle Fumble in the back is a no, go Gutter man is back, off your candle Baby, who that? Better back off and say your Say your prayer Father Lord, help them Who dey? Who dey pull that hat? Better back off and say your Say your prayer Father Lord, help They say person wey dey jones, e dey liable to kponse Pikin wey dey chop for flat plate, liable to conkay Because e go throway plenty chao Na the life wey dem talk say we suppose dey dwell there When they know the outcome Have you ever seen a pimple located in dimples? Goat and lion, they can never mingle Na wire dey wire dem Odumodu, didi don swadi Jolly, hey, honey Kele no dey lack for my terimeter One, two, three, four, wanna chop my money? Five, six, forget all the chenkes Focus on the prize, odogwu, I no go digress Ha Dey carry kele come my side Everything dey sup for the bandle Fumble in the back is a no, go Gutter men are back, off your candle Dey carry kele come my side Everything dey sup for my bandle Fumble in the back is a no, go Gutter man is back, off your candle Baby, who that? Better back off and say your Say your prayer Father Lord, help them Who dey? Who dey pull that hat? Better back off and say your Say your prayer Say your For the place wey me I come from They know say we bad Balling every night and day We na champion King of the sound and the vibe, cause e dey body Fine girl, tell me what you're up to This no be impromptu Make we chill We go 'bove kele Even if you don't blow trees Who that? Top shotters and shooters Can't see me ride with Judas Mula, burst my medula Turn up after Jumat Say no matter what they takes, we'll still be walking This kind vibe, will have your girlfriend twerking Till the early morning, till the early morning This kind vibe, will have your girlfriend twerking Dey carry kele come my side Everything dey sup for the bandle Fumble in the back is a no, go Gutter men are back, off your candle Dey carry kele come my side Everything dey sup for my bandle Fumble in the back is a no, go Gutter man is back, off your candle Baby, who that? Better back off and say your Say your prayer Father Lord, help them Who dey Who dey pull that hat? Better back off and say your Say your prayer Father Lord help