Came out with all of your hoes Play you the tape, you dey bone I catch you for post, it's a goal Ehn, your shawty been lap on her own The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju Calabar The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju, ojuju Calabar Came out with all of your hoes Play you the tape, you dey bone I catch you for post, it's a goal Ehn, your shawty been lap on her own The thing dey fear you, bah? The thing dey do you like ojuju Calabar The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju, ojuju Calabar Vampire, the way that she suck on my jugular And she popping that pussy for me, 'cause I'm popping and popular In a minute, best believe I'm bored with a whore like a burglar I disappear, comot the setting like ojuju Calabar My life is a movie, just sacrifice so many things to be here like I'm Kanayo I switch off my flow like a pro, I no be amateur Try that for telecomms, say the guy wey dey with the POS Make him dey carry am come, we no dey run Came out with all of your hoes Play you the tape, you dey bone I catch you for post, it's a goal Ehn, your shawty been lap on her own The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju Calabar The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju, ojuju Calabar I cannot believe it Half of these niggas be jonsers, believe me I keep and coding like silence deceiving Nobody yarn this, 'cause time ain't elusive Na costly abusive but violence is dead I did not fear, take your chicken, instead Wait for the moment, predictor on prey Top you know, fuck you know, care what you say What you think I was doing? I getting on top your girl, carrying my weight Later, she going to fix me a plate Eh, eh Now you scared and you shiver Don't shed a tear for what I became Used to be nice, now I'm changing my lane Came out with all of your hoes Play you the tape, you dey bone I catch you for post, it's a goal Ehn, your shawty been lap on her own The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju Calabar The thing dey fear you, bah? The matter do you like ojuju, ojuju, ojuju Pull up like ayamatanga, ah Karashika with your brassier Lure me to the corner, wa gbá Odogwu, who told me you're old? Innie, minnie, maya, moo Folake na raw you been go Na your toros we dey slump on, bop up Banana for long sum, Shina Peller, don one Dom Perignon for the boss Mo lẹnu bi, pon, pon-pon, pon-pon-pon I no send anyone, crack a gun, no be shot Eh, uh, ojuju Calabar format Na wetin I be for the task Came out with all of your hoes