Goverment food Na now We Dey the back dey blaw Government food Na now When I enter cell I bow Buhari food Na cap Wetin Dem chow Na crap ANTIWORLDGANG Allowed Wetin and Wetin I blow They know Na loud For inside SANKO They no Dey allow But we Dey burn bass Government food Na now eh When I enter cell I bow Buhari food Na cap Wetin Dem chow Na crap ANTIWORLDGANG Allowed Wetin and Wetin I blow They know Na loud Ig fall out your air freshener PRESIDO say I go pay 5k Before I go blaw Check your wrist watch our time Na now And we dey Out on bail like gareth bale we must ball and they must to bow Maximum sentence on my jah Complainant say we stab her child Odumodu I took a vow You go Rot in jail And I swore to jah I been dey for my Hommie's side Next thing they talk say we do homicide Pay homage to the dead and gone Let him Rest In Peace His mum can't believe he's gone It's done When I enter cell I bow Buhari food Na cap Wetin Dem chow Na crap ANTIWORLDGANG Allowed Wetin and Wetin I blow They know Na loud For inside SANKO They no Dey allow But we Dey burn bass Government food Na now eh When I enter cell I bow Buhari food Na cap Wetin Dem chow Na crap ANTIWORLDGANG Allowed Wetin and Wetin I blow They know Na loud They know say na loud Even tho it's not aloud Presido Na my manchi hoha Alhaji Nura load up the Doha jor For the station We still dey form formation For your information We dey innocent Na allegation Na allegation Navigation My lawyers Dey parmutate am My exoneration Gustavo mama Been Dey delegate am And she COLOUR grade am My niggas Dey lap on a regular Cellular The whole of Abuja dey Find us My chikito tears E Dey fry buns When I enter cell I bow Buhari food Na cap Wetin Dem chow Na crap ANTIWORLDGANG Allowed Wetin and Wetin I blow They know Na loud For inside SANKO They no Dey allow But we Dey burn bass Government food Na now When I enter cell I bow Buhari food Na cap Wetin Dem chow Na crap ANTIWORLDGANG Allowed Wetin and Wetin I blow They know Na loud Blvcksheep forever Blvcksheep for life Izgaaju till we kpeme Antiworld gangstars Ge records you get me Odumodublvck Reeplay Cross you dey craze Your papa