Comot for sanko like sanko like this Comot for sanko no be today wey all the koti don cast FCID talk say we killy person just like that They know say men don lap These anti world gangstars As we don comot for sanko like this omo guy na back to back Comot for sanko no be today wey all the koti don cast FCID talk say we killy person just like that They know say men don lap These anti world gangstars As we don comot for sanko like this omo guy na back to back Presidential villa for sanko presido give us room I dey with Gustavo and Odumodu the sanko dey boom They no say normally we fit the profile we breaking the rules IPO talk say we no get case my guy dey jump jump my guy you too do I no fit lie sha the sanko fresh pass the other sanko wey I don enter Some men dey play what, some men dey play draft Geography class we still dey plot graph We still dey plot graph Geography class we still dey plot graph Back to the matter e no go better for una papa sha One agadaga for all my manchi wey been come track us sha When you dey for quanta you go know the people wey dey for you Fuck olokpa na still the standard police is your friend Bobo juice We go jam for bus stop Na them dey rob us, na them dey burst us We still dey burst them they no fit stop us We dey the free world na God dey pick up I no dey talk much but when I rap untop instrumental you go get the picture Comot for sanko no be today wey all the koti don cast FCID talk say we killy person just like that They know say men don lap These anti world gangstars As we don comot for sanko like this omo guy na back to back Comot for sanko no be today wey all the koti don cast FCID talk say we killy person just like that They know say men don lap These anti world gangstars As we don comot for sanko like this omo guy na back to back One agadaga for my SO two prado prado for IPO Gustavo dey crash, e no hear that one Morning devotion na for inside bed we pam When we dey go shit unkor We must to pour water for their pit latrine We dey shit fast fast make nobody catch you dey boks for street Thirty three days I lap, tah! Odumodu please go home You don dey blow lala, you dey fa ciga, you dey whack pizza Shu Inside Sanko na we get level pass anybody papa IG say my matter na chise eight lawyers dey lap my side Never to be caught off guard Even if you no run am, presido cellular dey him stockings CSO no fit gauge am Warri boy dem hol am for Delta boarder Na who kpai am No be me ask Ig Six months dem package am inside can Bin Ladin Snitching Terrorist Odumodu you killed Reeplay unkor Gustavo dem dey the slam dey sleep Be like say na their house dem comfy Sanko boy too dey dream Dem dey sip on coda codolin anti world ganstars are free Comot for sanko no be today wey all the koti don cast FCID talk say we killy person just like that They know say men don lap These anti world gangstars As we don comot for sanko like this omo guy na back to back Comot for sanko no be today wey all the koti don cast FCID talk say we killy person just like that They know say men don lap These anti world gangstars As we don comot for sanko like this omo guy na back to back