As I start my waka today Oluwa guide my way As I grind just to feed my family Oluwa bamise I no dey find anything wey no find me Me I dey my lane When you see blessing locates me No be by mistake As e no easy for you (for you) Na so e no easy for me (for me) Sugbon mo raanu gba Morire Mo Korede If God be for me Tell me who can come against me Na Oluwa dey cover me Oyin momo Oyin momo Amen Plenty money o Nowo nowo o Amen Alafia Alafia Amen Na Oluwa dey cover me Commot house and I go hustle I thank God say I come back o Some people no reach house No be say na me pray pass o No be say na me do pass o Na God say make I jump pass Jump and pass o As e no easy for you (for you) Na so e no easy for me (for me) Sugbon mo raanu gba Morire Mo Korede Now I no dey worry Billionaire, no be audio money Na Oluwa dey cover me Oyin momo Oyin momo Amen Plenty money o Nowo nowo o Amen Alafia Alafia Amen Na Oluwa dey cover me If I do mistake my brother Make you no change am for me Me sef I be human being Me self need support Shey because say I no talk I dey reason many things Me sef I be human being o Me sef need some love