No one No one (Runtims badder producer) Goddamit See I follow my padi to greet you And na so I begin to free with you If my padi commot I go chill with you 'Cause all of my feelings agree with you I for like to borrow a kiss Make baba God no make padi notice See na my padi I know he dey cheat you Girl I'm ready to talk am for front Abeg oh ooh ooh ooh padi woo Abeg oh ooh ooh ooh padi woo Mama warn me I know ooh ooh Worry worry me I know ooh ooh Papa warn me I know ooh ooh Worry worry me I know ooh ooh Omalicha Biko follow your heart And you can follow me chat I go save your number as Mariam So padi no go fit know (smart) E fit be like I toast you But tomorrow I fit bone E no mean say I no Love you Na for say padi dey date Abeg oh ooh ooh ooh padi woo Abeg oh ooh ooh ooh padi woo Mama warn me I know oo oo Worry worry me I know ooh ooh Papa warn me I know oo oo Worry worry me I know ooh ooh Oh yea, I'm ready We can go to Ghana for the wedding I get padi for Ghana wey know you So Inlaw things are ready Before the matter go long And before the tailor go start to dey come Show me your backside show me your front So I fit to know wetin go kill me o Aaaalooo o Story wey dey touch (again) Aaaalooo o I say story wey dey touch Abeg oh ooh ooh ooh padi woo Abeg oh ooh ooh ooh padi woo Mama warn me I know ooh ooh Worry worry me I know ooh ooh Papa warn me I know oo oo Worry worry me I know ooh ooh Abeg ooh padi woo Abeg o oo oo oo padi woo Mama warn me I know ooh ooh Papa warn me I know ooh ooh Me I know ooh