Carry my matter for my head I no Dey fo I no Dey send 'Cause if I carry last today nobody go reason me nobody go care Long as the raba choke Dem no go leave you alone Na why I Dey grind non stop and I vibe non stop 'Cause a man must chop, oh yeah Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man Dey think about A nigga man Me I face my front I no get time Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man Dey think about A nigga man Me I face my front I no get time Shey na me you wan Dey whine No man Dey God no bigger than Face my grind hate no brother man If dem like make them carry my yarn around town (oou wo) And na better I Dey find Nothing wey my God no fit do Bad mind come my way me I bind Time e no Dey I no get time Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man dey think about A nigga man Me I face my front I no get time Brother man Me I want to dance and flex and feel alright Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother Me don't worry what no other man dey think about A nigga man Me I face my front I no get time Joe, Joe, Joeboy 'pon deck