Wack-ass rappers Broke-ass rappers I'm finna go get my scissors I'm finna cut all your niggas Wack-ass rappers Slow-ass rappers Broke-ass rappers Y'all niggas ain't got no manners As you see me so I swear I no dey lack I no dey lack I no dey lack All my goons for my street dem get my back Dem get my back That's a fact See my jeans get money E no dey slack I no dey slack I no dey slack Never dat All these rappers wey dey talk I know they wack I know they Make I talk Abi make I brush All these girls the way they looking at me Come dey make a nigga wanna blush They cannot be like us Nobody fresh like us Niggas wanna act so tough over here I cut their whole dreadlocks Back in the booth with my ABJ rastas And we dey blow every last card Always on the road like lassma Giddem them the smoke I kill 'em with asthma Shey you dey see all the flex Shey you dey see all the karat wey dey for neck I be like kala. I no get respect I be double wahala like konan and krept Bet Girl see ice turn wet Gave her that D then slept Me wey don drink all night But she still wan kiss with ma morning breath I feel like boarding jet But I go burn my kanaku first I'm on my way to your city Please, make sure the foreign set Because of odumodu dem dey swear affida vit My haters. They pray, when they see me Girls dem boku walahi Me I no dey pay for the pussy Alhaji Throw away money like qatari Habibi Na wetin she start to call me I pam kalashin Kpo Mago mago no dey near me I'm not a Dundee My money na mint kawai Zamani na hit dole ABJ boy in a bit sotey Obi cubana dey follow me eat Back to the business Back to the pimping My kala no dey point and miss Spin that kele for picanto flex am Odumodu squeeze my tits Odumodu lick my clit Na the same thing I suffer for my mistress click All her friends wan nack me Chaw me Fuck me Wanna be my candy But I no get plan "B" So I stay on my grind just to feed my family And if they can't understand me They go hear am one day, when we enter Grammy They too dey fuck up They no dey lock up They no fit understand my voltage I told them boy there really I'm a problem Nigga I been drilling on road since O-8 I'm still a standard guy If you really wanna talk, we could talk no lie Masun baby ji masun Get your ass up and go outside I told 'em wait for me I'm in the bank waiting patiently Low-key I used to just fuck on her friends But now they just hate on me I just sit back and let God handle that In the building I'm throwing a hundred racks In the section I'm fucking with you If I pass you the blunt, mehn you better just pass it back Fuck nigga As you see me so I swear I no dey lack I no dey lack I no dey lack All my goons for my street dem get my back Dem get my back That's a fact See my jeans get money E no dey slack I no dey slack I no dey slack All these rappers wey dey talk I know they wack I know they