Goya Menor Uwe? Assuming papa make am like him mate Pikin no go dey suffer Oh Hakuna matata Aku ti later is a superstar Kini cho cho cho show workings Money no dey ro ba spiritual problem You dey bath soap Come dey motivate me ko carry omo mi (Heen) You dey bath soap (Uwe?) Come dey motivate me o carry omo mi (Oniemavho o) You dey bath soap (Ah) Come dey motivate me ko carry omo mi (Oniatana) You dey bath soap (Heen) Come dey motivate me o carry omo mi Awiloh Majo majo majo majo majo Ma ro di oh Money dey high me pass pammy My baby oh She dey high me pass Colorado o Money dey high me pass Colorado Heen Oniatiana Awiloh Majo majo majo majo majo Ma ro di oh Money dey high me pass pammy My baby oh She dey high me pass Colorado Money dey high me pass Colorado This one nor be cho cho cho You gat to show me your working The money long Bola Tinubu money Pra pra pra pro pro pro Bureau de change oya throw me more bundles I'm chilling here with my Martel, cartel Na everything you want you can get e Obaby don't kiss and tell check well You see say everywhere fresh e The money too sweet abeg (Abeg) Me I dey ask who nor like better thing? My money too sweet abeg (Abeg) Obaby come and chop better thing Awiloh Majo majo majo majo majo Ma ro di oh Money dey high me pass pammy My baby oh She dey high me pass Colorado o Money dey high me pass Colorado Heen Oniatiana Awiloh Majo majo majo majo majo Ma ro di oh Money dey high me pass pammy My baby oh She dey high me pass Colorado Money dey high me pass Colorado You dey bath soap Come dey motivate me ko carry omo mi (Heen) You dey bath soap (Uwe?) Come dey motivate me o carry omo mi (Oniemavho o) You dey bath soap (Ah) Come dey motivate me ko carry omo mi (Oniatana) You dey bath soap (Heen) Come dey motivate me o carry omo mi Omolalomi again o Them call me portable baby o Goya menor Zazu zeh Omo Ologo to shana