Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control I got you on my mind If dem gimme one billi I no fit leave your side Many kele get me for mind Give me sign make I make I come inside Shey o n gbomi o? gbomi o Shey you dey hear me so? hear me so Day and night Na you dey my mind Shey you want make I knee down knee down knee down oh Knee down knee down knee down for you yeah Shey you want make I, shey you want make I Shey you want make I knee down knee down knee down oh Knee down knee down knee down for you yeah Why don't you listen when I talk? I don't like the way you drive off You don't have to curse, I ll back off I'm not recognizing my girlfriend I was still thinking that shit was all rosy Now it's so cold in these streets and so lonely Out here fucking with chicks that don't know me Babes wey no dey close to your level, no story Now im having cold nights and Low vibing It's too lifeless for my own liking I don write things wey I want try speak I don type since, I'll still wipe it Im trynna tell you that I got fucked up Please dont throw that bag, it cost way too much See, you sef know say I no fit to cope I no go fit deny it's been way too tough Shey you want make I knee down knee down knee down oh Knee down knee down knee down for you yeah Shey you want make I, shey you want make I Shey you want make I knee down knee down knee down oh Knee down knee down knee down for you yeah Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control