Shakara kpo A la curry E mi ti mi oh owo a la kpo mi Follow follow wan kill the boy boy E just dey go like zombie OG na God I take beg Una no go fit to stop my fake flex My iphone x takes my complex Teacher don teach me nonsense Me I want to rock the latest Shey you no dey feel my swag dey make sense I dey tell the boys of how I go take spend Do you wanna know Account e dey red My mates dem dey reason how to make bread Me I still dey wonder how I go take blend I go need to talk for matter wey trend If I see the likes on top my jpeg No brain No jah No sense Aja oh Ro ja a jo I beg God Where the parole I don show Oh no no no I must blow Gimme large Chop kobo Anyhow Come collect How you like the large E no know oh Na me and you go dey inside the trouser I see wetin David buy for chioma I need to break my bag to feel among nah Came here a ti boys no jora Sho li wedding Banky and Adesua Sho ti gbo kpe Toke tiwa range rover We fu ya I go borrow pose nah I go be the talk of the town I go take over I need followers E dey important To see pesin dey Lekki wey dey pop yansh I need HPB I need congrats I need mansions I need more My mates dem dey reason how to make bread Me I still dey wonder how I go take blend I go need to talk for matter wey trend If I see the likes on top my jpeg No brain No jah No sense Aja oh Ro ja a jo I beg God Where the parole I don show Oh no no no I must blow Gimme large Chop kobo Anyhow Come collect How you like the large E no know oh