Through Jesus Christ our Lord (Amen) Amen Amen Amen Shout the loudest Halleluya In the Name of Jesus Amen Halleluya somebody Waka waka waka waka waka waka waka Pull up in a Rolls-Royce Ghost My bodyguard armed Oga don't come close I get bread, bakery dey my condo But I dey feed five thousand with only one loaf My dope dey flow Oluwa gba control My goal is to make sure you give Christ your soul If you don't put your offering and tithe in the bowl Blessing on your life go slow Yea Na so dem talk We chop We gullible to the core If you drop all you got Its impossible to be poor Put your hands in your purse Give everything to the church And I promise you The Lord will come knocking on your door Its funny when you say I'm moving like an unbeliever It's ironic you tell me To be my brothers keeper Take our offering set up Uni And your church member can't even afford the school fee Yea So the taste of that holy communion is too sweet Be like say you don forget the thing you talk for pulpit Everybody and their mama still dey take your bullshit If my sermon worry you E mean say the shoe fit More Catholic than the pope More faithful than the bishop yeah I know some kind drug wey dem call religion I dey pray to God I hope I make it to his kingdom But the man of God is busy raking in millions Oh ohh I just dey do kpa kpa kpa kpa Shout the loudest Hallelujah I know some fanatics go talk Yeah it's more than likely Person wey I fight for Go turn around to fight me You tell your doctor you enjoy the headache Kill the messenger throway the message Find sweet and sweet talk Na em be the template Church plenty pass school for inside my estate You sell hope You sell faith You sell dreams to get paid Na congregation money But dem no go see percentage …inside the church Having succeeded in driving away the pastor Some of the members spoke On what could have caused the show of shame "He raises funds in the church And keep the money in his purse Without giving to the church authorities" "What this one has done Is to destabilize the church To destroy this church" Somebody shout the loudest halleluyah Wakawaka wakawaka waka waka When I started the offering At a thousand dollars Then I said If you don't got If you don't got cash Then we got ATM machines I don't understand that logic I don't understand that way of thinking And I don't understand that to be what religion is