Good God have mercy, God have mercy I got something on my mind, but you cannot tell nobody But you gotta wait tonight, baby girl just you and I Ride you all through the night, hard to be feeling light Clown, baby you my Barney, glad when me phone ya line Me no like no problem for mi life, you know I mean But I ready for am tonight And you know say I don't wanna hurt nobody Don't wanna tell a lie, hold on to your body You know wetin cause am e mi lowa lara'e Tell your people dem make dem no para, no! Make you tell your mummy and your father You'll be alright, you'll be alright Run away my baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo eh Baby catch the feeling, catch the vibe You'll be alright, you'll be alright You go tell your mummy story, you go tell your daddy sorry We go need to run away, me I don dey plan the journey We fit to start for Ghana, but make we start dey ja before my people start to holla Me I no fit stand the drama Just pack your load and wait for me in the backyard Awon araye wi kpe dan dan ni, Yoruba But I don't wanna hear that rubbish, don't wanna hurt nobody Don't wanna live a lie Oro ife yi lo ka mi lara o, tell your people dem make dem no para no! Make you tell your mummy, tell your father You'll be alright, you'll be alright run away my baby tete jalo eh, Joko si'nu motto, je ka salo Come catch the feeling, catch your vibe You'll be alright, you'll be alright Ahn Uncle Kate, bo'wa l'asiri, where we going ma bi mi Just lock the door bi boys quarter and leave the key for Rashidi Emi ko lo ma jiri, but I'd pick you up for like three You go meet me for that canteen to wa leyin'le mama chichi Sare sare, wa bami ko de make sure say nobody come to see Hope your daddy don't kill me, but I know your mummy go call police But you are the one that told me, that am your one and only It's that perfect love story wetin cause am e mi lowa lara'e Tell your people dem make dem no para no! Make you tell your mummy and your father You'll be alright, you'll be alright Run away my baby tete j'alo, joko si'nu motto je ka salo Come catch the feeling, catch a vibe You'll be alright, you'll be alright Run away my baby bami salo, Anyhwere you wanna go my baby kalo eh baby catch the feeling, catch a vibe Oro ife yi lo ka mi lara o