Jungle fever The people sleep ah They lead aluta The people shout aluta Jungle fever No pay for teacher More pay for speaker The people shout aluta (aluta!) Check your time It's free yourself o'clock I dey for work, I dey find wetin to chop If you do your own, we go get enough to chop Dem other people no care if we no chop Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) Don't touch the preacher Them other tribes inferior Those people na unbelievers The people start to scatter For jungle fever Some dey seek the visa Some dey sell the visa We looking for a flag that's greener Check your time It's free yourself o'clock I dey for work, I dey find wetin to chop If you do your own, we go get enough to chop Dem other people no care if we no chop Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) If you no fit love you, nobody will You no fit love you, nobody will If you no fit love you, nobody will Them other people no care if we no chop Shey you feel the fever You feel the fever (you feel the fever) Shey you dey feel the fever You feel the fever (you feel the fever) Shey you dey feel the fever (you feel the fever) You feel the fever (you feel the fever)