I go go Lagos I go get money I go change my life Get honey Fine fine girl Dem go come mo mi I spend the cash Gbogbo won judi Everybody know Mo mi igboro One by one Two by two Eko No let me go Eko Your love e sweet me so Eko Love you, never let you go Eko Tell Titilope I know Lagos She be fine baby She dark and lovely Nwa sisi Fine fine boys dem dey like to taste She no get time to waste Tonight she mind I go spend the naira One by one Two by two Eko No let me go Eko Your love e sweet me so Eko Love you, never let you go Eko Tell Titilope See you no carry come Carry go Dance the way the show go Shey you know ah! Give me more (more more more) Want you so Eko eko... eko eko Eko eko... eko eko Hmm hmm hmm Ha ha ha Eko No let me go Eko Your love e sweet me so Eko Love you never let you go Eko Tell Titilope, ah! Eko No let me go Eko Your love e sweet me so Eko Love you, love you Eko Tell Titilope, ah! I'm crushing on you too long Pack my bags I'll be gone Love is all I seek for You let me down just too long