For this life, dem wicked All the hate's not needed Emi mo mọ nnkan t'oju ri k'ẹsẹ to de'bẹ As a studio rat wey no get label Everyday I dey pray God take away pain Cos this been dey lonely at this time of the day Know that it's on me to go all the way Big up broski, we dey here today, woah woah I'll be bad till eternity Smoke igbo for my sanity, yap So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on the highway (Highway) Speeding like say na more than one life dey So many things wey my eye don see Thank God say we get money I feel blessed when I see a new day (Ibilẹ) Blessing steady coming my way Them no dey sell extra life for eBay I must chop life as long as money dey I heard you calling my phone (grrrr) If no be money, ọga Ade, leave me alone Same number you had when a nigga was broke I know my mama pikin, no dey call "My bro" Ẹjẹ wa loju nigga Wọn ma ba ẹ po jọ ma gba Money in mind, eh forever To na disturb ko pa data Pa 'ronu ti padi jọ Ko f'ata sẹnu Aṣọ nla kọ leeyan nla Eko la wa ma tẹle ẹnu I'll be bad till eternity Smoke igbo for my sanity, yap So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on the highway (Highway) Speeding like say na more than one life dey So many things wey my eye don see Thank God say we get money If you ever looked down on me, it's time to look up Move with security, make dem no shoot us Know all the way they move, them no fit fool us Where dem dey, when we poor till stupor? Abi na the J wey I roll, wey dey make me dey think say bad people too plenty (Na lie) From the days of old, man, I've been ice cold Steady guiding both friends and foes I'll be bad till eternity Smoke igbo for my sanity, yap So many things wey my eye don see Thank God say we get money Man, I pull up on the highway (Highway) Speeding like say na more than one life dey So many things wey my eye don see Thank God say we get money