Ya Ya Ya Ya Ya It's LA ohh Have you ever seen ah brother sweeter? I don't want to say that I'm proud I'm better Have you ever seen a brother better? Plus a likkle mix of Drake and Jigga The boy is sweeter Hotter tha fire Gbe na wo Borna man sinner Give three point knock out When we fighting Gbe na wo Michael Tyson Give dem like Roger Milla Smackdown like John Cena Free dem like Saraphina uh Ya ya ya Iyo yo yo Give dem like Roger Milla Smackdown like John Cena Free dem like Saraphina uh Ya ya ya Iyo yo yo Young Jay Jay Okocha Streets on lockdown Three punch knockout Deez hulk hogan You no greet e chairman? Dis not proper See this 5 acre This my compound Giddem Roger Milla still I'm Nelson Mandela Young Thomas Sankara o de je ka joma fera Jeka jo ma jiggy Balon D'or yen sure ju Head game yen de jo ti Mutiu Adepoju And I don't miss a thing, Steph Curry with the shots Shey dem say dem follow drag, story for the gods Oya show me your report, wetin you record? Me I tell Amaka make she wait me for resort Take her girlies make dem come together Three, four, the more the berra Do anything foul te ba, referee go call pena You go shopu redcard and stop to dey see young Fela You go shopu redcard and stop to dey see big baller Give dem like Roger Milla uh Smackdown like John Cena uh Free dem like Saraphina uh Ya ya ya Iyo yo yo Give dem like Roger Milla uhh Smackdown like John Cena uh Free dem like Saraphina uh Ya ya ya Iyo yo yo Give dem like Roger Milla la la Living it up lavida da da da Drimble everybody pata pata Won wa mi l'America fine boy When I come I pull up in a van you no see? When I come I pull up with a clan who dey there? That your girlie say that she's a fan you no hear? She want make I give am superman yekpa! Clear the ground helicopter want to land e want to land Time to bounce enter motorcar motor car Match the gas, oya driver wind the glass wind the glass Make dem dey see say their papa dey pass Dem no dey study the course you no fit find the subject never Everytime tear rubber like it's rough sex ahh Everytime straight murder im the suspect ya Big juice big baller, now im wanted Give dem like Roger Milla uh Smackdown like John Cena uh Free dem like Saraphina uh Ya ya ya Iyo yo yo Give dem like Roger Milla uh Smackdown like John Cena uh Free dem like Saraphina uh Ya ya ya Iyo yo yo