People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breath oh People just dey do like say dey get superpower People just dey do like say dem no dey weak oh Ah ah ah ah ah Nobody wan dey sow where e no dey reap oh Everybody is a motherfucking hypocrite oh Eh ah Everybody is a motherfucking hypocrite oh Oh na na Everybody is a motherfucking hypocrite oh People just dey do like say na dem be Jesus People so wicked but they so religious Who dey calculate E no dey show the figures Who dey demosnstrate wey dem run leave us People too complain but they fear to speak up You don’t want to die but nothing to live for Christian and corrupt no suppose be mixture Real mosu lo mi no suppose dey thief jor Real talk no be fight rara Everybody get fault for inside matter We dey talk human right We no be specter Who are we to crucify the homosexuals? Most of una don dey involved from time But no be anybody business who you wan climb You dey form gentle man when we dey with you But you go still go home beat your wife to stupor People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breath oh People just dey do like say dey get superpower People just dey do like say dem no dey weak oh Ah ah ah ah ah Nobody wan dey sow where e no dey reap oh Everybody is a motherfucking hypocrite oh Eh ah Everybody is a motherfucking hypocrite oh Oh na na Everybody is a motherfucking hypocrite oh Pastor wey dey do like say e no be sinner I see the speck in you eye No dey point finger What about the really greedy politician Acting like you really care for the layman And what about even you voters Wey dey act like say you only see two jokers Recycle the same corrupt men Later you complain, you say you hate government And the fake prophet Some dey for convent With underage boys Wey dem make boyfriend And you claim consent When you messing with a minor Some say na devil box oh No telli for their parlour Eh eh Because she no be virgin You no meet am well But the one wey tie scarf You no give am hell But you say you no dey smoke You no dey drink liquor But your heart dey evil Shey you see the picture People just dey do like say dem no dey shit People just dey do like say dem no dey breath oh People just dey do like say dey get superpower People just dey do like say dem no dey weak oh Ah ah ah ah ah Somebody wan dey sow where e no dey reap oh Everybody is a motherfucking hypocrite oh Eh ah Everybody is a motherfucking hypocrite oh Oh na na Everybody is a motherfucking hypocrite oh Of course I know say truth is bitter Bitter gidi gan pass bitter leave oh What is the essence of debating When we know the truth in our mind Why you come dey do like say you no dey shit Why you come dey do like say you no dey love oh We no fit be the same Everybody is a motherfucking hypocrite oh