See my radar e be on you ye eh Tell me anything wey I no fit do ye eh For your matter I dey battle yeah Giving all them niggas royal rumble ye eh I want you tonight (tonight) Girl you know it's on sight (know it's on sight o) See na you I dey find (eh eh) You number one for my mind yea I want you no be fight (no be fight, no be fight o) Girl you know I don try, (girl, you know I don try o) So no dey form power mike Cos you know I don't bite ye eh eh As I enter, she surrender ye eh eh Tell them bagaz, na back to sender yea ye As I enter, she surrender ye eh eh So tell them haters na back to sender yea ye Smooth motherfucker... Smooth I'm a smooth motherfucker I turn wine into water Dem dey play my songs From yankee to ojota o But I am far from butter o Ajekpako from the gutter o But I can flow like water That's why I'm so important I want you walahi Shey you go go Dubai Make we dey go my side Girl me I wanna change your life eh eh Ngwanu decide (biko decide) Shey you go be my wife Me and you be like four and five Come girl let's enjoy the ride yea eh eh As I enter, she surrender yea eh eh Tell them baggers, na back to sender yea ye As I enter, she surrender yea eh eh So them haters na back to sender yea ye Smooth motherfucker...