Control, control Lose control GMK boutta make that dough Control, control Control, control Lose control I got a couple tricks up my sleeves, yeah Anything you want I can be Aje If you tell me strip, I am gon strip Anything you want me to do I got a thing in the NYC The charger no be regular, the charger Type-C My baby, show me, show me, show me ṣege Baby, remove the blues O ya shift to reggae Ye ah E don happen o, e don happen o For my bed o Baby bad e o, baby bad e o No contest e o You know say me, I no go kiss and tell o Me and my guys, we dey for hotel e o Twenty niggas moving like we be cartel o Baby, you I seek, yeah Ṣe tori yẹn? eh Baby you judi ah-ah-ah Ṣe tori yẹn? eh Baby you judi ah-ah-ah Shake it, shake it Shake what your mama gave you Don't be scared Bend what your mama gave you Ntoi to the haters who dey wey no like you Ntoi to the haters wey wey no send you You, you Baby, you know you are a baddie Even my guys dem dey call you my chargie Pull up to the crib, follow me to the party From the party we go to the bedroom Ye, ah E don happen o, e don happen o For my bed e o Baby bad e o, baby bad e o No contest e o You know say me, I no go kiss and tell o Me and my guys, we dey for hotel e o Twenty niggas moving like we be cartel o Baby, you I seek, yeah Ṣe tori yẹn? eh Baby you judi ah-ah-ah Ṣe tori yẹn? eh Baby you judi ah-ah-ah