So many stories untold So many mysteries I gats to unfold The music legacy I gats to uphold As I run with the data, I dey try to dey download, oh no All of them know say I bloody, on code The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God Give dem gbẹdu from the front and back, to the left and right, they go reload oh I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road oh I no know how I wan do am But e go soft (Soft) And e go shock una, cos e go choke You know I no know how I wan do am Cos e go soft And e go shock una, cos e go choke Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori, story nah Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori, story I know many boys want to be like me Many boys wan de sound like me And still, many boys don dey backbite me, backbite me I say na these gatekeepers wan dey boycott me Some OGs don dey blackboy me But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me) I no know how I wan do am But e go soft (Soft) And e go shock una, cos e go choke You know I no know how I wan do am Cos e go soft And e go shock una, cos e go choke Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori, story Igi-imu jinna s'ori You know say me and you no dey for same katigori, story So many stories untold So many mysteries I gats to unfold The music legacy I gats to uphold As I run with the data, I dey try to dey download, oh no All of them know say I bloody, on code The day wey every knee shall bow, every tongue confessing, on God Give dem gbẹdu from the front and back, to the left and right, they go reload oh You know the journey long, but Oritse don set me the compass for the road oh