(Icy-ice-ice) (Fire and ice) (TML in the building) (Wo-wo-wo-wo-wo) (Icy-ice-ice) (Fire and ice) (TML in the building) So many reject me Shanking for my brothers Omo eru ni lo se yo ni class Jo run the race malo gbe last bro (na) Nobody believe you, so no let them deceive you If you go broke, aje them go delete you Iwo loma belittle, my brother No follow them play Money follow them chase No do bad, no follow dem craze Toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si No be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni oro po nu iwe kobo Life e no easy abeg Wetin you dey face mo gba be I for don seke te te but mo n ro ola mame Life e no easy abeg Wetin you dey face mo gba be I for don seke te te but mo n ro ola mame Remember Tunde Shapiro Fly nigga wey dey soft like pillow Made it from zero for real tho Everybody's guy, like the neighborhood hero Tunde na the guy wey dey stand fit (stand fit) E dey spend money no dey plan shit Even the haters dem admit Nobody dey spray pass Tunde even bandit (bandit) Fast forward to 2000 corona virus Account don dey red don dey enter minus Nobody to call wey go check sinus Life so deep, such a mad science I know sometimes you dey rush rush If you no soji you for ease on a hush hush Watch how you spend your bucks No be like Tunde wey matter don go end for court Gba be Wetin you dey face mo gba be I for don seke te te, but mo n ro ola mame Life e no easy abeg Wetin you dey face mo gba be I for don seke te te, but mo n ro ola mame One man give up, another man blow That's just the way the whole super story go You rise and you fall No time to recall, no time to look back Keep your eyes on the ball Counting big stacks man a cashier Wanna see ma niggas in a cartier You know life too fast and I wanna make more money than I made last year Them no fit pull me down, guns dem a draw like ogbono I take her back to the koro They try to rub potopoto For my face dem dey craze dem forget say my life e no easy Life e no easy abeg Wetin you dey face mo gba be I for don seke te te, but mo n ro ola mame Life e no easy abeg (abeg o) Wetin you dey face mo gba be (abeg o) I for don seke te te (te te), but mo n ro ola mame (mame)