Heen Kposa Na who Dey control the beat Abobi one time o Na Goya menor guy nor Dey waste time o Me I nor Dey loosu guard o So make you nor loosu guard dio dio Everybody shout ehen (ehen) Everybody shout ehen (ehen) Everybody shout ehen (ehen) Everybody gat to shout ehen en (ehen) Na Goya dey sing so (ehen) Na Goya dey yarn so (ehen) He nor Dey loosu guard o (ehen) So make you nor loosu guard dio dio (ehen) Ah because if you loosu guard o (ehen) Them-ma put am for your head gbosa (ehen) Them-ma put am for your leg piky (ehen) He nor Dey loosu guard o (ehen) So make you nor looseguard dio dio Them be wan loosu guard the boy Them call am bomboy Them say how them go carry the award givy bomboy But bomboy nor send them at all The boy Dey work hard o Bomboy Dey Killy Killy shows He nor Dey turn back Bomboy nor loosu guard Bomboy done turn boss Haters wey be dey back bite bomboy wan follow bomboy Them say Oga bomboy Oga pity your boys o hey Everybody shout ehen (ehen) Everybody shout ehen (ehen) Everybody shout ehen (ehen) Everybody gat to shout ehen en (ehen) Na Goya dey sing so (ehen) Na Goya dey yarn so (ehen) He nor Dey loosu guard o (ehen) So make you nor loosu guard dio dio (ehen) Ah because if you loosu guard o (ehen) Them-ma put am for your head gbosa (ehen) Them-ma put am for your leg piky (ehen) He nor Dey loosu guard o (ehen) So make you nor looseguard dio dio Goya menor e dey (e dey) Gyration dey (e dey) Mr ogogoro Shey palm wine e dey? (e dey) The ovation dey (e dey) When I Dey your stage We kukuma stand strong And we nor Dey shake (shake) If you dey your Dey (dey) I go Dey my Dey (dey) Me I nor Dey loosu guard o So make you nor loosu guard dio dio Everybody shout ehen (ehen) Everybody shout ehen (ehen) Everybody shout ehen (ehen) Everybody gat to shout ehen en (ehen) Na Goya dey sing so (ehen) Na Goya dey yarn so (ehen) He nor Dey loosu guard o (ehen) So make you nor loosu guard dio dio (ehen)