Ha ha Make I tell una one secret The secret wey me I dey use for all these women now Na the magic word be "tongolo" No long thing, no long thing Just tell them tongolo You understand Anyone wey you like, you know wetin you go tell am? Me I be D'banj, my jamo friends dey call me ski'banj I don get degree for womanology I don study the woman phisinomy Wey dey make dem dey follow me For the clubs, dem dey take up their thumbs for me Even the guys dey ask for me, make I tell them the secret of my melody Make I tell them the koko ah Make I tell them the koko Make I tell them the koko ah Make I tell them the koko If I tell them the koko I say make you yarn them the koko If I tell them the koko (when you see a woman wey you like) Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word) Tongbalo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omoge wa je ki tongolo Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omoge wa je a tongolo As I dey waka up for road I see one baby o Her name na no be small Why because she fine no be small When her front no be small When her backside no be small I yarn am the truth and I yarn am the fact And I yarn am no be small She no wan 'gree my own o Until I yarn her am the koko (no be small) Shey you wan know the koko o Shey you wan know the koko Shey make I tell you the koko o Make I tell you the koko If I tell them the koko I say make you yarn them the koko If I tell them the koko (when you see a woman wey you like) Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word) Tongbalo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omoge wa baby e tongolo Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omoge wa bi o se tongolo Listen, listen Mo wa talented Yes, mo wa gifted Seri kini mi, o ma gbe e lifted Seri hips e, ma file shifted (shifted) Igo ju e, ma file tinted Boyfriend e gan, o wa evicted (evicted) Ko mo pe, D'banj is addicted Te ba sope no, maa wa persistent Mo ni iyawo n ile, don't get it twisted Make I tell them the koko ah Make I tell them the koko Make I tell them the koko ah Make I tell them the koko If I tell them the koko I say make you yarn them the koko If I tell them the koko (when you see a woman wey you like) Make you yarn them the koko now oh yeah yeah (you go just use the magic word) Tongbalo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omoge baby e tongolo Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omo wa baby e tongolo Tongbalo, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omo wa baby e tongolo Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se wo le tongolo Omo wa baby e tongolo You don hear now Na my secret be that You no hear wetin I talk well well No long thing Just tell them tongolo Oya cho Don Jazzy D'banj Mo'Hits Records