Ibile Mayadoh Ayiii Chechdaproducer Oghene biko, I'm praying for your blessing (blessing) Plenty money wey fit buy Lionel Messi Person we go help you, make e no go stress me (stress me) Oluwa, dahun s'oro, make I no go empty (ayiii) Many years ago (ehn) Me I no know where this hustle carry me dey go (e dey carry me dey go where I no know) Ah, many years ago (ayii) Me, I just dey hustle, I dey do am on my own (I dey do am on my own) Ah, Abobi no go tire (ale-le) Ah, Abobi just dey fire (ale-le) Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le, I don hustle-hustle tire) Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le) Yeah, Abobi no go tire (ale-le, Abobi-Abobi) Ah, Abobi just dey fire (ale-le, Abobi-Abobi) Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le, ah Ontario) Ah, sativa, indica (ale-le, je'omo) Kinto di Baba Lashe, UK daddy (ah) K'Oluwa toh s'amin (ah), s'adura mi, ojumi fe yobo l'owo garri (ye) Enu gbe lai gb'awe (ah) Owo apo kan isale (owo apo kan isale, ah) Sugbon mo yari pe mi oni gba, mo gbudo toju paale Awon werey sun, mo taaji (taaji) Mo ranju mo lappy (lappy) Modi US Army oru oganjo laini khaki (khaki) If you no go, you no go know (you no go know) Dem say I no go blow Nisin orin lami, awon l'oba l'oba mo ba joko se Ah, Abobi no go tire (ale-le) Ah, Abobi just dey fire (ale-le) Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le) Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le) Yeah, Abobi no go tire (ale-le) Ah, Abobi just dey fire (ale-le) Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le) Ah, sativa, indica (ale-le) Ogbe Ngozi Chukwu, Onyinye Chukwu Ebelechukwu ya ka anyi n'acho, choo choo Ego mbute (heee) Ukwu sala mbala (heee) Visa obodo oyibo, ya ka anyị n'acho, choo Oluwa fichanum anya mmili My prayer point is a billi Bunienum enu, ka my position bulu ceiling Rolling up in a Rolls Royce Big dreams of a hood boy I can't stop till I'm on top Money matters, I am involved I'm a treasure hunter, AKA triumphant Numbers on numbers, counting with my accountant Fonfoju, fonfoju akpa Ife uwa si na chi adi mma Ife ana emekwa adilo easy This hustle bu ogu na mgba Ah, Abobi no go tire (ale-le) Ah, Abobi just dey fire (ale-le) Ah, I don hustle, hustle tire (ale-le) Ah, I don go Mountain of Fire (ale-le) Yeah, Abobi no go tire (ale-le) Ah, Abobi just dey fire (ale-le) Mu'gbo l'ati Ghana wo Canada (ale-le) Ah, sativa, indica (ale-le) Ale-le Ale-le Ale-le Ale-le