I still dey fresh like I'm Wizzy I'm still free-styling like I'm Dandizzy I still dey dance like I'm Daddy Showkey (like Daddy Showkey) O zagadat, life e no easy Some still dey press looking for sisi I fit no pick, abeg I'm busy (abeg I'm busy) Ay, I'm still in charge, I be their daddy I'm getting funds, I'm getting money Your favorite singer no fit to pami (no fit to pami) Bella ti de, eh eh o ah Eh eh o ah Eh eh o ah ah I'm back again, eh eh o ah Eh eh o ah Eh eh o ah ah I don't care what you say, mio le pariwo Otilo omo e don go Alert wole, omo e don show I don't care what you say, mio le pariwo Otilo omo e don go Alert wole, omo e don show I'm still in charge, I be their daddy They fit just try, won le woju mi I still come fine, won ni mo funny ah Oluwa lon shomi Some people hating, some people love me For no reason, my people jo si They getting starting, them no get ending They no fit end it O zagadat, life e no easy Some still dey press looking for sisi I fit no pick, abeg I'm busy (abeg I'm busy) I never talk, dem don dey feel me Some people dey wasting won bimi Yawa don gas, dem no fit see me (dem no fit see me) Bella ti de, eh eh o ah Eh eh o ah Eh eh o ah ah I'm back again, eh eh o ah Eh eh o ah Eh eh o ah ah I don't care what you say, mio le pariwo Otilo omo e don go Alert wole, omo e don show I don't care what you say, mio le pariwo Otilo omo e don go Alert wole, omo e don show